
On social media, an unidentified song with a charming melody by AYOX is currently trending, and many of its admirers are sharing it on their status updates.
Notable Lyrics
As a fine boy looking sharp
You no say girls dem love me die
Them dey gbadun my melody
Ashewo boy 4Life
When it’s time you know it’s time
Even your girl go come around
we outside no be for person wey dey work for bank
Omotoshan Hello
Love the way you bend low
Omo you dey make me kolo
seh you go be my olo
phone don’t Stop Ringing Ringing
The girl’s them Chilling chilling
Your girls calling I’m not Picking picking
The boy so fresh and Clean
It’s a Friday night
Hurray